
wetin go be - big beet fka honey beet lyrics
[intro]
ahhhh ehhhh
enyi skwod records!
[verse : big beet]
whatever you sow, that you’ll reap
oh no no no
whether they like am or not
i put it all, all my trust in god
mercy on me, cos e don dey too long
small thing now man don go turn to 40
i’ve been running this game since i was 17
20 years now still man dey on this journey
i can’t believe say still i’m here hoping every morning
[pre*chorus]
no matter how they try to stop you
oluwa dey my side and i knew
i’m feeling great, i’m feeling brand new
no be by might, i just do what i do
when i’m down, he lift me up (upppppp)
show me love, show me way to the top (topppppp)
every other day i dey thankful lord (lordddddd)
cos e don tey when e go be my turn
[chorus]
ah ha ah ha ah ha ah ha ha ha
ah ha ah ha ah ha ah ha ha ha
wetin go be
go be, go be eh eh
wetin go be
go be, go be eh eh
[verse : amadhu]
all of the late night wey i bin dey work
where una dey?
you no know wetin dey sup
for behind the scene i dey try my best
for behind the scene i dey work tire
no con dey talk nonsense
no con dey talk nonsense
for wetin you no know
no con dey yarn nonsense
no con dey yarn nonsense
for wetin you no sabi
i know you no sabi
you know you no sabi
you just dey talk nonsense
[pre*chorus]
no matter how they try to stop you
oluwa dey my side and i knew
i’m feeling great, i’m feeling brand new
no be by might, i just do what i do
when i’m down, he lift me up (upppppp)
show me love, show me way to the top (topppppp)
every other day i dey thankful lord (lordddddd)
cos e don tey when e go be my turn
[chorus]
ah ha ah ha ah ha ah ha ha ha
ah ha ah ha ah ha ah ha ha ha
wetin go be
go be, go be eh eh
wetin go be
go be, go be eh eh
Random Song Lyrics :
- eye of the storm - primal fear lyrics
- the shunned angel - sargeist lyrics
- жизнь хайпбиста - mid darth lyrics
- splinters in the fire - husky (australian band) lyrics
- today - chakra lyrics
- four letter word (tradução) - johnée lyrics
- в воду - may wave$ lyrics
- the end of life - head like a hole lyrics
- she's a liar - philip michael thomas lyrics
- don't wanna fall asleep (ft. andrew meoray) - zero lyrics