2:30 - big vybez lyrics
2:30 i go give you my full gazii
too certain i fine pass ansu fati
oya call messi and ronaldo to throw party
for my baby give ’em love to my baby
w*ngele w*ngele
i no dey tie gele carry u dey mambele
shawty i wan give you my belle
9 months make we dey go los angeleeee..
2:30 give dem love
make dem know say i too certain
p*b*rty no go fit stop me
cook that thing make i shoot that thing
say make dem come throw party
money dey with full gazii
shawty dance leave p*b*rty
no come late nah 2:30 to certain for my shawty
shawty say she wan choke my thing
gemme love no choke my thing
you self know say me suji
my mommy already know say
me na bad boy wey me i be
i no say this thing na like this
i no you like it let it drop on your skin oh
baby come closer
baby make i just off trouser
those doors me i done close am
make i just hold you closer
omoor w*ngele w*ngele
me i go like make we go sapele
make we do many things
off e your skele
if you want it
i go give you my belle, my belle, my belle
let me give you my belle
baby girl do style like jangolow
make you burst everything yes my kolo
hold me oo
hold me oo
hold me oo
baby beko hold my shogoto
w*ngele w*ngele
i no dey tie gele carry u dey mambele
shawty i wan give you my belle
9 months make we dey go los angeleeee..
2:30 give dem love
make dem know say i too certain
p*b*rty no go fit stop me
cook that thing make i shoot that thing
2:30 give dem love
make dem know say i too certain
p*b*rty no go fit stop me
cook that thing make i shoot that thing
Random Song Lyrics :
- lucky sentimental - northbound lyrics
- potara - okami64 lyrics
- protone radius - disharmonic orchestra lyrics
- twenty seventeen - dominic balli lyrics
- virtual privacy - forget my silence lyrics
- kappale kauneinta suomea - sakari kuosmanen lyrics
- face à moi meme #2 - nefaste lyrics
- como la caña del sur - zalamera lyrics
- closer to god - maad lyrics
- yo no soy diferente - gian marco lyrics