inna d days - bigmanhakeem & d-real-bigman lyrics
back in back in back inna d days
i dey give u that thing wey u want
na which one (na which one) come be say
make we (make we) really really date
coz that thing (that thing) wey u taste
don dey (don dey) make u (make u) craze
as i see say u dey play the game
na myself wey i blame
i opened up u saw it all
u wah go punch wetin i learn from
i nor dey talk i pay attention
this na attention wey go make u run
i am a child wey nor send ur funds
wey nor send ur blunt wey nor send ur sqd
i nor dangеrous but i dey dangerous
na who dey look front go dеy prosperous
back in back in back inna d days
i dey give u that thing wey u want
na which one (na which one) come be say
make we (make we) really really date
coz that thing (that thing) wey u taste
don dey (don dey) make u (make u) craze
as i see say u dey play the game
na myself wey i blame
conquer them nor rate them
ignore them use ur sense
shey u nor dey hear
abi u want death
na club wey nor win
dey fear second leg
i opened up u saw it all
u wah go punch wetin i learn from
i nor dey talk i pay attention
this na attention wey go make u run
i nor care for ur thought
coz i get my own thought
if u want make i fall
jah go take my pace up
and if u want make we run am for the spot
so come let’s go raw let me see what u got
back in back in back inna d days
i dey give u that thing wey u want
na which one (na which one) come be say
make we (make we) really really date
coz that thing (that thing) wey u taste
don dey (don dey) make u (make u) craze
as i see say u dey play the game
na myself wey i blame
Random Song Lyrics :
- change - as lyrics
- εκεί (eki) - anna vissi lyrics
- toto - tomasa del real lyrics
- screw wit it - 9000 diamonds lyrics
- nothing can bring me down - e^st lyrics
- going under - сергей лазарев (sergey lazarev) lyrics
- lsd - james kirk bogucheski lyrics
- toda menina baiana - eliane elias lyrics
- check - bmev lyrics
- white rose - mwape chintu lyrics