
bisi - bigslimzy lyrics
bisi was a very good girl o
but i hate to see her for the
night work o
bisi no sabi just makeup o
but bisi want the money
when dem carry cross board o
it’s alright
i wanna dance with you
don’t let n0body bother you tonight
it’s alright
i wanna vibe with you
don’t let n0body bother you tonight
bisi was a girl from a poor home
bisi never had the things that she want o
bisi follow amber for insta o
na so bisi enter street at once o
na so bisi start to ball nicely o
bisi no dey tire bisi all night o
na so i see bisi for club o
i tell bisi say that she too fine ooh
it’s alright
i wanna dance with you
don’t let n0body bother you tonight
it’s alright
i wanna vibe with you
don’t let n0body bother you tonight
put am for your body my bae
as i see you so i loose control
na who go match your cruise
i got a news for you
sheybi na boss control
na me and you today
i no go liе for you
bisi was a very good girl o
but i hate to see her for thе night work o
bisi no sabi just makeup o
but bisi want money when
dem carry cross board o
it’s alright
i wanna dance with you
don’t let n0body bother you tonight
it’s alright
i wanna vibe with you
don’t let n0body bother you tonight
bisi was a girl from a poor home
bisi never had the things that she want o
bisi follow amber for insta o
na so bisi enter street at once o
Random Song Lyrics :
- lighthouse - imminence lyrics
- echo park - reptaliens lyrics
- neon lights - thisisdreampunk lyrics
- everyday shit - justin don lyrics
- no stylist (remix) - french montana lyrics
- here we go - trapmaloy lyrics
- bee (be) - krill dog lyrics
- confesso* - krawk lyrics
- hero - mahmut orhan lyrics
- since day one anthem - swooshb3ats lyrics