lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

fade - black sand lyrics

Loading...

hold me tight

hold me tight​

hold me tight

hold me tight

ye​

make you no let me go

baby no let me go

soldier come soldier go

soldier go soldier come

yeh

baby no let me go

i no go tire to love you
baby oh

you no go tire to love me

ye

me i no go tire to love you

you you you you baby

ye

se you no go taya to love me

ye

for your love i cross the red sea

so my baby make you no worry

our love na evergreen

so my baby make you no worry oh
make you no worry oh

bad belle go run away

jealousy go shame

the love i get for you go dey

eno go fade away na

bad belle go run away

and jealousy go shame

the love i get for you go dey yeah

eno go fade away nah nah

sake of you wey i hustle to make this money

them dey hate you they hate me

na them wey sabi oh yeah

i go dey love you today and forever baby

our love no be one hit wonder

i no go tire to love you baby

i no go tire to love you

baby oh

you no go tire to love me

ye

me i no go tire to love you

you you you you

ye

baby no let me go

i no go tire to love you

baby oh

you no go tire to love me

ye

me i no go tire to love you

you you you you

ye

se you no go taya to love me

ye

for your love i cross the red sea

so my baby make you no worry

our love na evergreen

so my baby make you no worry oh 2x

for your love i cross the red sea

so my baby make you no worry

our love na evergreen

so my baby make you no worry oh 2x

bad belle go run away

jealousy go shame

the love i get for you go dey

eno go fade away na

Random Song Lyrics :

Popular

Loading...