
light that shit - blackjamall lyrics
chorus
light that sh*t in the air oh oh
say n0body holy pass
if na only me i go just dey
shebi na me get my time
light that sh*t in the air oh oh
say n0body holy pass
if na only me i go just dey
shebi na me get my time
oh oh oh
you know say me no really send anyman
wey no want to give me joy ha ha ha
shebi na the vibe wey me carry come
you go sing ha ha ha
you know say me no really send anyman
wey no want to give me peace ha ha ha
shebi na the vibe follow me sing oh oh brother
verse
wetin me feel
it dosent rеally matter you feel the same
you know say mе i fit to die today
na why me i dey free my mind oh oh brother
plenty things wey don sup for man
fit really make man craze walahi
you know say me i fit to die today
na why me i dey free my mind oh oh
chorus
light that sh*t in the air oh oh
say n0body holy pass
if na only me i go just dey
shebi na me get my time
light that sh*t in the air oh oh
say n0body holy pass
if na only me i go just dey
shebi na me get my time
oh oh oh
you know say me no really send anyman
wey no want to give me joy ha ha ha
shebi na the vibe wey me carry come
you go sing ha ha ha
you know say me no really send anyman
wey no want to give me peace ha ha ha
shebi na the vibe follow me sing oh oh brother
verse
say my government na k!ller
me i know say all of them wey dey them a k!ller
but me no go bother any baga
make i just dey chase my muller ha ha ha
plenty things wey don sup for man
fit really make man craze walahi
you know say me i fit to die today
na why me i dey free my mind oh oh
chorus
light that sh*t in the air oh oh
say n0body holy pass
if na only me i go just dey
shebi na me get my time
light that sh*t in the air oh oh
say n0body holy pass
if na only me i go just dey
shebi na me get my time
oh oh oh
you know say me no really send anyman
wey no want to give me joy ha ha ha
shebi na the vibe wey me carry come
you go sing ha ha ha
you know say me no really send anyman
wey no want to give me peace ha ha ha
shebi na the vibe follow me sing oh oh brother
Random Song Lyrics :
- last messages - hyper pain lyrics
- intro (demoverze 2003) - el maron lyrics
- muse - aswed أسود lyrics
- headspin - finn foxell lyrics
- don’t give a fuck ’bout it* - lil mosey lyrics
- threats - midwxst lyrics
- darkgreen - jakob danger lyrics
- sqazz diss ai - azarovv, magate, morsi, thepilak, og wack lyrics
- прости... (i'm sorry) - met mayers & yung haze lyrics
- winter time - yung brownie. lyrics