
jaguar - blvck icon lyrics
its your blvck icon
i come again
i can’t deny
the family and people
way stand by me today
if n0bi for them ah for still be na standing water
i be jaguar i go make am yeah
see i no be get time o ey
i’ve not be living like
a rich child o eh
i wanna be a doctor, i’ve been telling mama i wanna be a lawyer eheee
mama broke time no dey but your boy go still stand firm again oh
i’ve been burning the midnight candles trying to make
things work better
e be like say ma efforts
no be sufficient
even if ah add power, how man go live for this life
wetin man go do for this life
pikin no go die for this life
pikin no go die for this life
i can’t deny
the family and people
way stand by me today
if n0bi for them ah for still be na standing water
i be jaguar i go make am yeah
ya boy don make am you poud
something you can boast about
pikin no dey take
last but even if it turn around
no send am for gutter, juh sit am and tell am say my boy don’t cry
cos am feeling the pain on ma side
we go add efforts make it a smile
we go one day get to that line ehh
i’ve been burning the midnight candles trying to make
things work better
e be like say ma
efforts no be sufficient
even if ah add power
how man go live for this life
wetin man go do for this life
pikin no go die for this life
pikin no go die for this life
i can’t deny
the family and people way stand by me today
if n0bi for them ah for still be na standing water
i be jaguar i go make am yeah
Random Song Lyrics :
- let me love you - 2'izzy lyrics
- suicide exit-t: kwa kwa kwa (leave) - reegelon & mikita kyshevsky lyrics
- everybody knew* - olivia o'brien lyrics
- prague - bora yoon lyrics
- un ramito de violetas (live) - cecilia lyrics
- 彗星の空 (suisei no sora) - sixtones lyrics
- i'm so depressed - delaney davidson lyrics
- sweet - bo derah & reatsch lyrics
- origine suspecte - kaaris lyrics
- 101 birdz - doevoe lyrics