
fi kan we kan - bnxn & rema lyrics
[intro: bnxn]
o*obah
wah dem a seh?
wan le mo kun mo le
[?]
fi’kan we’kan nkan (ka le jo), fi’kan we’kan nkan (fa le to)
fi’kan we’kan nkan
[verse 1: bnxn]
oh, as you can see, something wey no dey for me
i no fit put my mind you see, if no be money wey go sweet me like vitamin c
oh, as you can see, something wey no dey for me
if you don’t say that you’re for me, it’s no guarantee
i no fit say you be my padi
for my money, mo le ka e mo one corner
for my balance, you no straight my guy, you too kana
i enter small yawa for your matter
you dey owe me, you wan dey come
[chorus: rema]
fi’kan we’kan nkan, fi’kan we’kan nkan (you wan dey)
fi’kan we’kan nkan, fi’kan we’kan nkan (you wan dey)
fi’kan we’kan nkan, fi’kan we’kan nkan (you wan dey)
fi’kan we’kan nkan, fi’kan we’kan nkan (why you wan dey?)
fi’kan we’kan nkan, fi’kan we’kan nkan (you wan dey)
fi’kan we’kan nkan, fi’kan we’kan nkan
[verse 2: rema]
pay me my money, make i ball small
stop all the long talk, i no dey forum
me i wan sungbalaga with my day ones, my day ones
i no fit let my enemies shame me gan
na why me i no dey rest, i always dey work
coward, if i say i wan lazy gan
i go pick money before i pick my babe call
because e dey stop nonsense, you dey hate on me how market?
if i fall, omo, make i bend
say, you get fake dreads, but you wan give me advice about patience, are you making sense?
stand fit before i change my color, color
i dey talk, you dey talk, shut up
me wey be werey, i no be bolo
shebi, you be mama ebo? l’m fed up, uh
[chorus: bnxn & rema]
you wan dey fi’kan we’kan nkan (fi’kan), fi’kan we’kan nkan (fi’kan we’*uh)
you wan dey fi’kan we’kan nkan (ayy, yeah), fi’kan we’kan nkan (baby mama, oh)
why you wan dey fi’kan we’kan nkan? (fi’kan we’kan nkan) fi’kan we’kan nkan (fi’kan we’kan nkan)
you wan dey fi’kan we’kan nkan (fi’kan we’kan nkan), fi’kan we’kan nkan (mm*mm)
Random Song Lyrics :
- hold it down - lipzz lyrics
- grinding stone - moses gunn collective lyrics
- paypass - ton¥ diamond lyrics
- another night with the guys - daquanboi lyrics
- the reckoning - billy ray cyrus lyrics
- can't see - tomithepooh lyrics
- sem você - santa rima lyrics
- proceed - scotty apex lyrics
- mamá, papá, tengo que contarles algo - superhéroes (ar) lyrics
- tonight (sundown) - aiwake lyrics