
my mind - boi xtiz lyrics
only one boi x
oooooooo!!!!
o noh ooo!
o noh oo!!
o noh oo!!
been watching u for so long u don’t know wetin dey my mind
shawty i am worried about what u carry behind
two seconds of your time fit to make boi x go high
this thing u must give me cuz omo na do or die
baby keep on riding me no room for slide
and if u no give me , me i fit to craze walahi
baby me i no fit shalayee shalayee shalayee
biko come and carry me trabaye until thy kingdom come
promise u no go ever play away play away play away
tell me u no go commot my thing until the boy go cum
baby i dey fall come jide mu o
my one in a million o
if you no do, n0body go do o
before i go fall kpata kpata
i play my shot come and catch am o
i resist the things wey wan deceive me o
pay my tight bеcause of you
i dey under your kayamata
ololufе , the way that you treat is so unfair
this thing wey i tell you na my life affair
keep it as a secret don’t tell my friend
(yo!)
baby i dey fall come jide mu o
my one in a million o
if you no do, n0body go do o
before i go fall kpata kpata
i play my shot come and catch am o
i resist the things wey wan deceive me o
pay my tight because of you
i dey under your kayamata
baby will you call me on a facetime
if this your love is the first one (yo!)
then it’s gonna be the last one (yo!)
cause you’re with the right one (yo!)
Random Song Lyrics :
- mansion expansion - rome money lyrics
- destiny - asura (india) lyrics
- alonx, pt. 2 - doxa (ita) lyrics
- guys: the best way to select sneakers - a lyrics
- let it go - playa lyrics
- wacky story 1 - big chronk lyrics
- svinstvo - dalasdron lyrics
- the anthem - frankie storm lyrics
- betrayer - losing god lyrics
- 愛する人の名前を日記に (aisuru hito no namae wo nikki ni) - berryz工房 lyrics