
bad mouth - boyyblink lyrics
intro
rensuka first son skinny
dem say i too dey robo
dem say i too dey raba
say i too dey robo robo
say i too dey raba raba
say i too dey mm mm
dem say i too dey ah ah..eh (hallah mah name you know, right)
verse 1
dem wan stop e my shine o
they want to bring me down o
dem wan stop e my flow o
but dem no know oo oho
say na by the grace of god o
na him dey make me dey blend o
na him dey make me dey rise o
but still dem no wan know
dem say i too dey mumu
dem say i too dey kolo
say i too dey waka waka
i no get e motto and na god wey me i follow, thank god i no bе h0m*
everything dem talk but na me wеy dem dey follow (*2)
chorus
that’s why i say
hold am there o
(shut up your mouth oo oho)
no dey talk o
(anything you no know oh oh oh)
hold am there o
(shut up your mouth oh oho)
no dey talk o
(anything you no know eh)
verse 2
this life wey we live
winchi winchi dem plenty
but no matter what dey do, our pocket no go empty
e no go empty o oh oh
dem wan make our clean hands become dirty oo
but no matter what they do
our pocket go dey heavy o
e no go empty oo
dem say i too dey mumu
dem say i too dey kolo
say i too dey waka waka
i no get e motto and na god wey me i follow thank god i no be h0m*
everything dem talk but na me wey dem dey follow (*2)
chorus
that’s why i say
hold am there o
(shut up your mouth o oho)
no dey talk o
(anything you no know oo oho)
hold am there o
(shut up your mouth oo oho)
no dey talk o
(anything you no know eh)
outro / [hook]
dem say i too dey robo
dem say i too dey raba
say i too dey robo robo
say i too dey raba raba
say i too dey mm mm
say i too dey ah ah…eh (*2)
rensuka first son skinny
Random Song Lyrics :
- berlin mood - seed to tree lyrics
- mohair sam - tom jones lyrics
- fwu part2 - whxteout lyrics
- dagobert duck syndrom - chamäleon quiz lyrics
- posesje - mortycbg lyrics
- roots - aaron aye lyrics
- Jaran Ucul Lyrics - Hana Monina lyrics
- you & me - tuxedo lyrics
- désolé - die kerzen lyrics
- otchłań - gedz lyrics