
baska - boyyblink lyrics
intro:
ewi
kilaboy kilode na
smartval kilode na
halla mah name you know!
woo
verse 1:
see me see trouble
omo see level
wetin dey sup o
e do happen o
for we naija mo
people dey run o
up and down o
everyday o
mama dey suffer
papa dey para
children dey manya
me i dey halla
hook:
mama dey suffer
papa dey para
children dey manya
me i dey halla
chorus:
oya baska, scatter
shey na fire for fire yeah
baska, scatter
shey na fire for fire (*2)
brake:
ewi
kilaboy kilode
verse 2:
when i’m walking with my leggediz (bеnz)
all the people dеmma hailing me (benz)
i fast pass all the mercedes (benz)
i fast pass all the mercedes (benz) *2
this one no be vibe and shayo
n0body fit control
i no get time for caro
leave me make i dey my own o
hook:
mama dey suffer
papa dey para
children dey manya
me i dey halla
chorus:
oya baska, scatter
shey na fire for fire yeah
baska, scatter
shey na fire for fire (*2)
shey na fire for fire
shey na fire for fire
dj smartval jingle (outro):
eyo it’s boyyblink and i’m chilling right hee with the man on the wheels on steel “dj smartval” keep it locked mehn, halla mah name you know praaa!
smartval o baby!
Random Song Lyrics :
- moral supremacy - thy disease lyrics
- smoke out the garden - fruitpunchloverboy lyrics
- the bad luck bird - sol invictus lyrics
- santuário - jxhn93 lyrics
- nista - tashoora lyrics
- lifestyle - the time lyrics
- infinite world - yung clout lyrics
- ride w/ me - wingz ft mr. bimpong lyrics
- lisää - fintelligens lyrics
- the elapse of sorrow - farrore lyrics