lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

fine pikin (remix) - boyyblink lyrics

Loading...

‎intro:

‎kpong mkpor do
‎sio mkpor do
‎me i for like to kpong mkpor do (*2)

‎sub chorus: boyyblink

‎who be this fine pikin?
‎the way she twist and whine her body dey make all the boys want to fall victim
‎i swear i no go lie, i’m one of them i love the way she dey do her thing

‎this girl o, she fit make a man loose guard o (loose guard o)
‎this girl o, i swear i can’t lie o
‎fine fine baby (yeah, yeah, yeah)
‎the way she dey move her body make me surji (yeah, yeah, yeah)
‎i for like make she come my party come dance for me (yeah, yeah, yeah)
‎the girl don dey fear say make i no do her cunny (yeah, yeah, yeah)
‎but i no be jhonny (yeah, yeah, yeah)

‎chorus: boyyblink

‎kpong mkpor do
‎sio mkpor do
‎me i for like to thog mkpor do

‎kpong mkpor do
‎sio mkpor do
‎me i for like to thog mkpor do
‎(it’s don boy on this)

‎kpong mkpor do
‎sio mkpor do
‎me i for like to thog mkpor do
‎(yeah yeah )

‎verse: donboydml

‎with your pretty fine face wey you get on me, make me want to feel on you

‎the way you whine
‎you laugh
‎you kiss
‎you make me want to feel so high with you

‎when you pass all the guys dem dey halla
‎with your nyash i swear girl you gather

‎no need god create and me i like am
‎no need to think girl i go die for you..

‎sub chorus: boyyblink

‎who be this fine pikin?
‎the way she twist and whine her body dey make all the boys want to fall victim
‎i swear i no go lie, i’m one of them i love the way she dey do her thing

‎this girl o, she fit make a man loose guard o (loose guard o)
‎this girl o, i swear i can’t lie o
‎fine fine baby (yeah, yeah, yeah)
‎the way she dey move her body make me surji (yeah, yeah, yeah)
‎i for like make she come my party come dance for me (yeah, yeah, yeah)
‎the girl don dey fear say make i no do her cunny (yeah, yeah, yeah)
‎but i no be jhonny (yeah, yeah, yeah)

‎outro: boyyblink

‎boyyblink with the melody
‎eh eh yo, halla mah name you know oh oh
‎(ah ah, ah, ah, ah, ah)

‎elkanah will beat you
‎khandy on the mix

Random Song Lyrics :

Popular

Loading...