
for you - brymo lyrics
when them ask wetin you fit do, for here
inspiration go pull you through, them go hear
dem dey lose themselves to break you, here
rip you up you, no cruise for where
the forces dey behind you, my dear
even your misadventures bear good fruit, well
intentions pure will i bring there
love na my parlor do here
no listen pim pim
deliberate work dey pay listen
follow your heart, e no easy
life not harder, oduimi
no listen, pim pim
tractors dey tract, listen
na toxicity be the reason
the reel na backbone for good thing, yeah
the matter plenty and the truth, there
but every turn na your own too, my dear
no let greed trample the truth, you hear
life dey sing your favorite tune, you dey hear
no listen pim pim
deliberate work dey pay listen
follow your heart, e no easy
life not harder, oduimi
no listen, pim pim
tractors dey tract, listen
na toxicity be the reason
the reel na backbone for good thing, yeah
survival get rules, yeah
hear your words before you spill them
let your history be truthful, there
inspiration dey guide you, there
no listen, pim pim
follow your own rules strictly
deliberate work dey pay listen
the betrayed self na high treason
no listen, pim
at first cl!ck 3233
you dey hold corruption for my country
nearly everybody go go prison
no listen, pim
Random Song Lyrics :
- language - djor lyrics
- pretty hard - kevin grands lyrics
- without a care - turn to crime lyrics
- unterm strich - balbina lyrics
- beat'ophile - mc artisan lyrics
- atlas - atlas at last lyrics
- ke den boro - notis sfakianakis lyrics
- some things just come undone - heather nova lyrics
- who knows - james maslow lyrics
- what it do - kaby lyrics