
28 grams - burna boy lyrics
[intro]
(ganja)
for morning i (ganja), for evening i (ganja)
for morning i (ganja), for evening i (ganja), i love the (ganja)
[verse 1]
twenty*eight gram, one o.z. me have, nínú ara mi o
i no fit love you like i love marijuana, make i no whine you
i no dey too talk, na my mind i dey yarn
mi o p’ara mi o
i no dey smoke crack, i dey smoke sativa
mi o gb’oja sara mi, oh
(ọmọ, iya mi gbo mi dada)
[pre*chorus]
no go do cocaine, e go drive you loco
àwọn kan gbọn, àwọn kan dey on colos (ọmọ iya mi gbo mi dada)
wọn ni so fun e, wa gbera e leke
and if you no take my advice, wa ṣe are e léṣe
[chorus]
(ganja)
just give me (ganja), original (ganja)
i grow the (ganja), i tie the (ganja), i light my (ganja)
i need thе (ganja), prescribe the (ganja), mеdicinal (ganja)
for morning i (ganja), for evening i (ganja), i love the (ganja), ah
[verse 2]
ganja man, don’t go nowhere unless i smoke my igbo
make una leave me, make una leave me, dey make i dey my own
i no need any disturbance, i no bother n0body, eh
àwọn kan ṣo mi la, àwọn kan je politician
(ọmọ, iya mi gbo mi dada)
[pre*chorus]
no go do cocaine, e go drive you loco
àwọn kan gbọn, àwọn kan dey on colos (ọmọ, iya mi gbo mi dada)
wọn ni so fun e, wa gbera e leke
and if you no take my advice, wa ṣe are e léṣe
[chorus]
(ganja)
just give me (ganja), original (ganja)
i grow the (ganja), i tie the (ganja), i light my (ganja)
i need the (ganja), prescribe the (ganja), medicinal (ganja)
for morning i (ganja), for evening i (ganja), i love the (ganja), ah
[outro]
what is that stench?
Random Song Lyrics :
- я чё емеля? (what am i, emelya?)* - 5opka lyrics
- cada vez peor - la lupita lyrics
- pensando - mellitababy lyrics
- aku rindu, aku jemu - dayang nurfaizah lyrics
- rap des beaux arts - ill (fra) lyrics
- захлебнусь - saydan lyrics
- filipa, ny/t-shirt - jorge cruz lyrics
- west sideos proli (freestyle) - lmen prala lyrics
- pohlídám svou sestru - desade lyrics
- deine melodie - lowkeen66 lyrics