
as e be (skit) - burna boy lyrics
Loading...
[skit]
me i don dey tell them
i don dey tell them since
omo life no be rice and beans
big big talk na things and things
me i no dey look up to human beings
port harcourt no dey carry last
high way dey high na him you dey see pass
if your whole world dey for where rain dey fall
you suppose know say rain boot no be slippers
na so e dey be for the street
as you no dey sweet like biscuit and sweet
politician dem dey sugar coat bitter leaf
but as for me i go talk am as e be, oh yeah
country wey god don bless
somе be for a.c
some go dey swеat
how small pikin go get respect
bring the so called elders let’s stab them to death
Random Song Lyrics :
- 3alam magnoon - عالم مجنون - jean bleu lyrics
- quickstop - lunaa lyrics
- marry janes - opi aytes lyrics
- i lied - iimber lyrics
- после заката - tooman lyrics
- кто убил лирический рэп (who killed lyrical rap) - mzlff lyrics
- coração emocionado (ao vivo) - mateus ximenes lyrics
- purple dreams (p. vita flare) - vita flare lyrics
- therapie - tim tilia & schneisinger lyrics
- ekzistensial - hedonyx lyrics