
dem dey - burna boy lyrics
[pre*chorus]
(no do, no do, no do, no do)
no do, no do (no do, no do)
no do, no do (no do, no do)
mo ṣa sọ fún (no do, no do)
if you no get me (no do, no do)
forget about it (no do, no do)
i no buy lambo’ (no do, no do)
is that why you are shouting? (no do, no do)
[chorus]
dem dey
where dem dey?
i no dey see dem, ah*ahn
where dem dey? (no do, no do)
[verse 1]
a little investment in cryptocurrency
every bo*bo*body, ya’nu si
[chorus]
dem dey
where dem dey?
i no dey see dem, ah*ahn
where dem dey?
[verse 2]
[?] o n gbóná s’owo dem no fit handle me
odogwu is wise, can’t you see? (can’t you see?)
[refrain]
(no do, no do)
ko de sere ninu gaza (no do, no do)
wọn a de ma ri shegе banza, (no do, no do)
wọn a de gbó o pansa*pansa (no do, no do)
it’s a banger, shokoloko ban—
o da
[verse 3]
thank you for your support
on god, of course
to thе people wey just come, on board
you are all, very, very welcome (‘come, ‘come)
if you feel say i dey pompous, go to the bridge and jump off
swallow the river, and if i no deliver
f*ck my woman
[verse 4]
(no do, no do)
how many break yet? (no do, no do)
how many shut down? (no do, no do)
òun ẹni la n gbé (no do, no do)
la n gbé lárugẹ (no do, no do)
no make me suspect (no do, no do)
ogbeni, stop ṣe be (no do, no do)
all your connect don call me
ẹnì ba gbe’ge si ma ya ni
ṣe e ma damo o te ba ri?
sare, sare o (sare)
sare, sare o (sare)
jaiye k’aye, oh
maye ko de kan aiye
[pre*chorus]
(no do, no do, no do, no do)
no do, no do (no do, no do)
no do, no do (no do, no do)
mo ṣa sọ fún (no do, no do)
if you no get me (no do, no do)
forget about it (no do, no do)
i no buy lambo’ (no do, no do)
is that why you are shouting?(no do, no do)
[chorus]
dem dey
where dem dey?
i no dey see dem, ah*ahn
where dem dey?
dem dey
where dem dey?
i no dey see dem, ah*ahn
where dem dey?
[refrain]
ko de sere ninu gaza
wọn a de ma ri shege banza
wọn a de gbó o pansa*pansa
it’s a banger, shokoloko ban—
o da
[outro]
oloye, oloye
oloye, oloye
oloye, oloye
oloye, oloye
Random Song Lyrics :
- uzurpator sum - mf soom lyrics
- mélange - heuss l’enfoiré + vald lyrics
- confidencial - zé vaqueiro lyrics
- jingle bells, batman smells - kamakazi lyrics
- genting - gard wuzgut feat. offgrid lyrics
- accuser of the fuckin brethren - tobacco lyrics
- kırılsın ellerim - gülden karaböcek lyrics
- the right love - 4amcollective lyrics
- keep your hands in the air - mizuki nana lyrics
- meditasyonlar - ruten lyrics