lirik lagu bunibe – obiora obiwon
bunibe even when doctor said you carry something funny
bunibe even when landlord is calling 5 in the morning
bunibe when your boss is in the office, you dey traffic
bunibe everyday, turn your life to joy in tragic
no matter what, bunibe, carry go don’t let it shake us
no matter what, bunibe, you are in the mood, don’t let it break you
actor no dey die, you dey live thrice if you just bunibe
na the way i dey story of for victorious everyday
if you just bunibe
bunibe everyday, bunibe
hallelujah, bunibe jesus, everyday
hala halele, somebody shout halele, hallelujah
bunibe, if you check your account balance, na 1 naira 80
bunibe, if you never run again to see your guy or your lady
bunibe, even when 12years you’ve been waiting for a baby
bunibe, bunibe everyday, bunibe everyday
no matter what bunibe, carry go, don’t let it shake you
no matter situation, bunibe, don’t let it fool you
actor no dey die, you go live thrice if you just bunibe
bunibe to wake to victory everyday
bunibe jesus, jesus
oya lift am, hail am
wherever you want now just bunibe jesus
lift am, hail am
whenever you want right now
hala hale …
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu thekidelijah › lirik lagu please don’t leave – thekidelijah
- kumpulan lirik lagu d royal › lirik lagu rain on her body – d royal
- kumpulan lirik lagu lake mosaic › lirik lagu you – lake mosaic
- kumpulan lirik lagu destroy lonely › lirik lagu oxy* – destroy lonely
- kumpulan lirik lagu kasaantv › lirik lagu made me do – kasaantv
- kumpulan lirik lagu honeyxbun › lirik lagu blessed honeymix – honeyxbun
- kumpulan lirik lagu jamila vidal › lirik lagu pinkyswear – jamila vidal
- kumpulan lirik lagu 1lyrah › lirik lagu easy – 1lyrah
- kumpulan lirik lagu sivva › lirik lagu stop – sivva
- kumpulan lirik lagu flyy the bird › lirik lagu ~ all she want ~ freestyle. – flyy the bird