
migwo - captain ash lyrics
we dey go
migwo mummy
how your health de
how de body
dry your eyes no more crying mummy
god dey bless keep smiling for me
u no vest me
nyash dey waka for road no impress me
no be catter for road why you stress me
abeg commot my way
na me stress free
my my, mama
i thank you, for my life
mama, mama
i thank you, for my life
my my, mama
i thank you, for my life
mama, mama
i thank you, for my life
we dey go x12 (sock of sock off)
hey good morning
its naija in the house
hey good morning
its naija down south
hey good morning, (north east west)
its naija in the house
hey good morning, (north east west)
its naija down south
i done been thе world god willing
your stone face tells liеs you rock with it
and where i’m from you gotta respect elders
respect first or consequence later
mum would beat with a belt as a kid but
i can’t front coz i turned out how i did uh
a good kid with mad city behaviour
a shipwreck but captain ash saved ya
my my, mama
i thank you, for my life
mama, mama
i thank you, for my life
my my, mama
i thank you, for my life
mama, mama
i thank you, for my life
we dey go x12 (sock off sock off)
Random Song Lyrics :
- quiet peace - damiano the don lyrics
- caruso - витас (vitas) lyrics
- soldi e fama - kevin kalvin lyrics
- u probably getting fukked tonight (acoustic) - st. levi lyrics
- young reflection - aye cue lyrics
- echipa - sukkot lyrics
- demon of love (wesce remix) - moskaev lyrics
- outlaws - lizzie no lyrics
- see thru - anthone ray lyrics
- casablanca beat - piotta lyrics