
monalisa - cboy-demi lyrics
ah ah
cboy demi yeah!
oh lariya
follow me oh lariya eh
dem say you′re not for me na
but me i don’t really care eh
it′s not sharia
this love is not criminal
the only thing wey dey lariya
is if you dey for me now eh
i picture your picture
inside my head
in the perfect picture
wetin you go see (na)
monalisa
the gen to my liver (ahhh)
monalisa
she love what i give her (ahhh)
monalisa
ready to marry her (ahhh)
monalisa
my bae, my diva (ahhh)
monalisa
the gen to my liver (ahhh)
monalisa
she love what i give her (ahhh)
monalisa
ready to marry her (ahhh)
monalisa
my bae, my diva (ahhh)
i’ll wait, i’ll wait
today and forever
bebe, for you
i′ll wait for days
even if go craze
i picture your picture
inside my head
for poorer or richer
i go still commit
you dey for my visions
you dey for my dream
in the perfect picture
wetin you go see (na)
monalisa
the gen to my liver (ahhh)
monalisa
she love what i give her (ahhh)
monalisa
ready to marry her (ahhh)
monalisa
my bae, my diva (ahhh)
monalisa
the gen to my liver (ahhh)
monalisa
she love what i give her (ahhh)
monalisa
ready to marry her (ahhh)
monalisa
my bae, my diva (ahhh)
Random Song Lyrics :
- white lies - ollie lyrics
- jantungmu nafasku - tika deslin lyrics
- много дел (many affairs) - pharaoh lyrics
- go to hell - empress of lyrics
- why - extreme music lyrics
- enggak level - kiki anggun lyrics
- what to be - tri patterns lyrics
- charlie brown - mario william vitale lyrics
- make the pain pretty - larissa vienna & the strange lyrics
- aşkın kenarından - mazhar fuat özkan lyrics