
ready - chop daily & kojo blak lyrics
[intro]
[?]
[verse 1]
i no vex
but i no dey safe
shey you know when you no dey ma body
i dey mad babym oh
only you wey sabi, oh
na you serenade mem oh
girl, your body heavy, oh
oh, lady, oh, mm
call me your papito
[pre*chorus]
girl, you’re looking perfect
you no need no practice, baby
your body is a ten
i need it all on me
girl, you’re looking perfect
you deserve some loving, baby
your body is a ten
i need it all on me
[chorus]
you ready
shey you ready, oh
i’m ready
when you ready? oh
when you need me, oh?
ma jorley
no be today
wey i dey chase you
tеll me when you’re rеady, oh
i need you, oh
[verse 2]
adiza
hold me down
make i no dey jeopardise my demeanour
for no lady, oh, mm
girl, me no need no other
any problem, na you solve it
girl, you gimme love, gimme love
gimme loving like no other
[pre*chorus]
girl, you’re looking perfect
you no need no practice, baby
your body is a ten
i need it all on me
girl, you’re looking perfect
you deserve some loving, baby (you deserve some loving)
your body is a ten
i need it all on me (oh)
[chorus]
you ready
shey you ready, oh
i’m ready
when you ready? oh
when you need me, oh?
ma jorley
no be today
wey i dey chase you
tell me when you’re ready, oh
i need you, oh
Random Song Lyrics :
- new places - spazz lyrics
- old prince - shad lyrics
- cost of lifestyle - ball park music lyrics
- all i need - rondonumbanine lyrics
- cognitive dissonance - wise old owl lyrics
- waterflows - blue loser fanclub lyrics
- i luv this sh*t (cover) - ki'loni lee lyrics
- kris krångel - riff raff lyrics
- neon me out - sego lyrics
- as long as you're happy - cub sport lyrics