
no new friends - cityking lyrics
cityking * no new friends
bad!
bad! bad!
bad man!
bad bad!
badman city
oya
pass mi the ganja
wey di lighter
gimme make i shayo
no gimme bad vibe where mi i dey shayo
i no dey like share my drink or my shayo
(yeah)
bad man everywhere
looking for a man to fall
see dem bad man everywhere
looking for a man to rob
when dem see me they go call me blood
for my back dem go say me i be nothing (nothing)
many men just dey wish me death
but oluwa pass dem kpe
dem be nothing (nothing)
when dem see me all of dem go form
like say my matter no be there topic
say dem fellas no wan see me rise
for their mind
dem think say me i be nothing (nothing)
buh mi no fear no maga
wey go come my way
wey go cross my lane
wey dey wish me bad
even if dem go hard
dem no go fit
block my way
say mi no fear no maga
wey go cross my lane
wey go come my way
wey dey wish me bad
even if dem go hard
dem no go fit
block my way
n0body know my way
n0body know my way
n0body know how i dey face my struggle
yea yeah
n0body know my way
n0body know my way
n0body know how i dey face my struggle
yea yeah
say
no new
no new
no new friends o
no new
no new
no new friends o
say mi no need
no new
no new friends
no new
no new
my mind dey
for the money
everyday and night i dey hustle
say mi i want the mula to ball
right now me i want the money
everyday my mind dey for the money
say mi i dey push i dey hustle
steady mi dey push for the jungle
say n0body wan send my hustle
when dem see me they go call me blood
for my back dem go say me i be nothing (nothing)
many men just dey wish me death
but oluwa pass dem kpe
dem be nothing (nothing)
when dem see me all of dem go form
like say my matter no be there topic
say dem fellas no wan see me rise
for their mind
dem think say me i be nothing (nothing)
buh mi no fear no maga
wey go come my way
wey go cross my lane
wey dey wish me bad
even if dem go hard
dem no go fit
block my way
say mi no fear no maga
wey go cross my lane
wey go come my way
wey dey wish me bad
even if dem go hard
dem no go fit
block my way
n0body know my way
n0body know my way
n0body know how i dey face my struggle
yeah yeah
n0body know my way
Random Song Lyrics :
- beach boys - bobby earth lyrics
- бумажные змеи (kites) - подарки (the gifts) lyrics
- greatest weakness - kris e. (usa) lyrics
- bar 4 bar - juu2x lyrics
- ko - koline lyrics
- the darkness of light - sad siberia lyrics
- koga lazes kade gledas - next time lyrics
- syrup - evnne lyrics
- my worst nightmare - sad siberia lyrics
- pale moon, golden light - bloom de wilde lyrics