
one lege - cj obassey lyrics
if the matter na phone
you be charger
my baby dey plug for light dey drain me
she no do like charger oo ai oh why why why oo
no be only me dey you use the charger
if dey bring small pin you plug or big pin
e no even matter oo ai oh why why why oo
girl i thought you were mine
why you waste my time
kele wey i wan go carry go altar make my wife
baby girl you got me so blue
i no like this style
wetin i do you emerem gini
why you k!ll my vibe
she be one lege one lege one lege baby mmmhmmmh
one lege one lege one lege baby
she be one lege oo ooo oooo
one lege baby
she be one lege oo ooo oooo
one lege baby
baby you′re my desire
girl you set me on fire
the fire don dey too much burn inside my heart
na why our loving expire
i swear the body na fire ceo bedmatician empire
i’m lucky i′m not even dead
the matter don cast
e no need flier no flier
girl i thought you were mine
why you waste my time
kele wey i wan go carry go altar make my wife
baby girl you got me so blue
i no like this style
wetin i do you emerem gini
why you k!ll my vibe
she be one lege one lege one lege baby mmmhmmmh
one lege one lege one lege baby
she be one lege oo ooo oooo
one lege baby
she be one lege oo ooo oooo
one lege baby
Random Song Lyrics :
- вечный сон (eternal sleep) - steeva lyrics
- love ain't easy - kate hudson lyrics
- chucky vs andy - aaron fraser-nash lyrics
- la maldición de stickson - sticky m.a. lyrics
- i wanna feel your touch - requiem for you lyrics
- i want you gone - happydylan lyrics
- feiern ohne grund - dennis dies das & barré lyrics
- especial - problems (bra) lyrics
- mouth of the horse - nora marks lyrics
- pleasure on my mind - marie davidson lyrics