lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

ghana girl - codawho (nga) lyrics

Loading...

[intro]
uh, huh, huh, huh
uh, huh, huh, huh, huh
mm*hmm, odo
mm*hmm, odo
mm*hmm, hmm
coda wey dey sing song go (brum3h)

[pre*chorus]
mi got a girl from ghana
brown skin, body move like water, oh no
mi no fit look another
kind thing wey you do to me, girl
girlie, you dey hypnotise me
you’re the right one, girl, your body banging for me
if you let me, we could do this lowkey

[chorus]
odo, e be why i dey for your domot
for sure, i go like to be your bobo, hmm
s*xy mona lisa, fly you overseas
baby, we don’t need no visa
let me take the lead

[verse]
so many fine girl pon mi cellular (cellular)
so, shawty, your style no be regular (regular)
thе way you iced up, you a bezelеr
now, mi want you in particular (ooh)
and when you pull up in a circle of all your friends
you shine the best, my chargie
girl, you know the rest
i carry you for head ’cause i’m so impressed, so i say
fɛ, fɛ*fɛ na ɛ’fɛ, you be the beauty of a woman, honey
no reason me less, girl, i go crazy for you, madonna
fɛ, fɛ*fɛ na ɛ’fɛ, you be the beauty of a woman, honey
no reason me less, gir,l i go crazy for you, madonna
[pre*chorus]
mi got a girl from ghana
brown skin, body move like water, oh no (like water)
mi no fit look another
kind thing wey you do to me, girl
girlie, you dey hypnotise me (oh)
you’re the right one, girl, your body banging for me (oh)
if you let me, we could do this lowkey

[chorus]
odo, e be why i dey for your domot
for sure, i go like to be your bobo, hmm
s*xy mona lisa, fly you overseas
baby, we don’t need no visa
let me take the lead

Random Song Lyrics :

Popular

Loading...