
yeh - cruzberry5 lyrics
[intro]
call me oc mallam aka expensive alhaji ten naira nah something
cruzzy hit me
you should be afraid
cruz
[verse 1-cruz]
say cruz i know come from isoko ask dbang him go tell you the
koko i light some smoke up i lighting all some choko so r.i.p
to the man samuel loco
go block five go drink koko
throwing bomb now am feeling like boko
for your sake fine girl i go conjo
i like your waist one time so i concon
[no chrous-backup yeah]
[verse 2 cruz]
cruzzy getting hotter make dem pure me water
cruzzy is the father mine flow they make them gaga
am born into this beat as if nah me be lady gaga
you want to ball your king i swear to god your father
[verse 3]
i know be gandafi but i dey terminate
ant counting money everyday i dey calculate
god in my mine i dey meditate
i swear to god i know one girl wey dem dey call kate
she call me mr caldalar i swear i no be date
she won chop chocolate
she won to indicate
if i catch kate
i go make i waist bend straight
and tell her cruz you are so good o sense straight
[verse 4]
i be barri boy o
i no be warri boy o
i know be theif
if i p-ss things they miss o
i play the lyric o
them feeling all my feelings o
i gat this haters on my mind i shot them wit my big stone
[to be continue]
Random Song Lyrics :
- soñé - zoé lyrics
- remember me (shin young jae solo) - 4men lyrics
- fiend - weiland lyrics
- mary lynne - sector 27 lyrics
- électron libérable freestyle - hayce lemsi lyrics
- lost & found - brian october lyrics
- 10,000 hours - bugus lyrics
- black and white - gustavo bertoni lyrics
- this is pilah - w.a.r.i.s lyrics
- all i want for christmas - folk uke lyrics