
bo norr - d jay lyrics
d jay
eeeehh eehhh eehhh
ao ataa nyom) eh
ehhhh ehhh ehhh
lord you dey my heart ooo
everyday and night eeeee
d jay eee
see god ano get nothing and i dunno what to say
i just dey suffer abeg come show me the way
and if you make i blow i never go remain this way
the way the enemy go see dem stare dey laugh ee
ew) hallelujah eeee
m) bo norr ji yehowa
you give me life and the blessings just dey follow
ohh hallelujah eeee
m) bo norr ji yehowa
hami noko and the yeye just double
d jay!!!
dem figa say dem try criticize
then later dem dey want emphasize
)m) music wey dey bost demma jw3m)
demma jw3m)
d jay!!
dem figa say dem try criticize
then later dem dey want emphasize
)m) music wey dey bost demma jw3m)
demma jw3m)
oh happy day
me monkey ano dey work
but now i just adey ball
now a cruise my jeeps and prada
back in the days wey adey hustle
be mmi ni miibi blodo po
daabe s)lem) mi po
shi ololo minako noko
see god ano get nothing and i dunno what to say
baaa mi noko aww ataa nyom) eh
and if you make i blow i never go remain this way
ebayaa gobe bayaa gobe
enemies go shame
ew) hallelujah eeee
m) bo norr ji yehowa
you give me life and the blessings just dey follow
ohh hallelujah eeee
m) bo norr ji yehowa
hami noko and the yeye just double
now now now adey matter
now my name dem dey matter
cos adey occupy sp-ce oo
cos adey occupy sp-ce oo
now now now adey matter
now my name dem dey matter
cos adey occupy sp-ce oo
cos adey occupy sp-ce oo
ew) hallelujah eeee
m) bo norr ji yehowa
you give me life and the blessings just dey follow
ohh hallelujah eeee
m) bo norr ji yehowa
hami noko and the yeye just double
Random Song Lyrics :
- neon memory - local natives lyrics
- i know he wants it - tina moreni lyrics
- strawberry cough *snippet* - savethefuckingearth lyrics
- say sum - enima lyrics
- além da medicina - dibs aquino lyrics
- затусили (we 've had a party) - andrenalin lyrics
- best break up ever - tilly kingston lyrics
- you just keep letting me down - the bros. landreth lyrics
- do it for myself - bleta m▲x lyrics
- quero amburger! - lasca pedra & isolas lyrics