love - daboyy raph lyrics
i just wanna show you lo*oove, my brother

yeah
everyday, me i dey on my ten toes
me, i no dey fear foes
anywhere wey i dey me i thank god
me no dey denge pose
na the love wey i see wey dey gimme joy
make n0body disturb
and na the same love wey i go disburse
to everybody equal
say na the love wey baba god show me wey i go spread
na only love
say na the love wey baba god show me, wey dey gimme joy
say na the love wey baba god show me wey i go spread to everyone

i go like help you, my guy
so that you sef go fit smile
i go like make your day
anyway, anyhow i can
you know say right now, i’m bout the good energy
i’m not about the bad vibes
i told my guys this a new me
the talk say it’s alright
say na the love wey baba god show me wey i go spread
na only love
say na the love wey baba god show me, wey dey gimme joy
say na the love wey baba god show me wey i go spread to everyone
say na the love wey baba god show me, wey dey gimme joy
say na the love wey baba god show me wey i go spread
na only love
say na the love wey baba god show me, wey dey gimme joy
say na the love wey baba god show me wey i go spread to everyone
say na the love wey baba god show me, wey dey gimme joy
i just wanna show you lo*oove, my brother
i just wanna show you lo*oove, my brother
yeah, yeah
Random Song Lyrics :
- gucci pucci - ca$ ripley lyrics
- tähdenlento - j. karjalainen & mustat lasit lyrics
- green streaks - ocean wisdom lyrics
- with you - alicia thao lyrics
- babalu - caterina valente lyrics
- death on my mind - sybyr lyrics
- pense bem! - prof talvez lyrics
- bi yere de yaz - cagla lyrics
- bass down low - lucky charmes lyrics
- i told you - łuxury lyrics