
levelup intro - dannyyo lyrics
intro]
oh ye
oluwayoyo mo de
levelup
[verse 1]
i sleep and i wake up as an upcoming
and i could feel that i’m blessed indeed
blessed with the music on the melody
i know no say na like e be
to be a star omo e no easy
so i dey pray make better be
ori buru ku ko ma ya ila mi
[chorus]
say oh lord of mercy
shower your blessings on me
baba da ku sheun owu rere laye mi
anything i do make e pay me
owun mo ba sha oma pemi
say oh lord of mercy
shower your blessings on me
baba daku sheun owu rere layе mi
anything i do make e bless
baba mi na makе you bless o
[verse 2]
when dem tell me say i no go fit to blow
but bi adenuga mo ma glo
and i k!ll that your show like mtn everywhere you go
i go dey well*known just like coro
and that king wey u dey form and i go let you know
say god go do am for me and god go do am for you
na only u could stand on your feet and pray to jah gee
[chorus]
say oh lord of mercy
shower your blessings on me
baba da ku sheun owu rere laye mi
anything i do make e pay me
owun mo ba sha oma pemi
say oh lord of mercy
shower your blessings on me
baba daku sheun owu rere laye mi
anything i do make e bless
baba mi na make you bless o
[outro]
i sleep and i wake up as an upcoming
and i could feel that i’m blessed indeed
blessed with the music on the melody
i know no say na like e be
to be a star omo e no easy
so i dey pray make better be
ori buru ku ko ma ya ila mi o ye
Random Song Lyrics :
- bad boy - мокери (moxckery) lyrics
- варианты (variants) - yuukkii & veybi lyrics
- who do you love? (sped up) - teo glacier lyrics
- реп про реп (rap about rap) - аппекс (appeks) lyrics
- there may be elements of death in this song.. - kula diamond lyrics
- valentine tune (live / 05-20-23') - randy hip lyrics
- dirt cheap - cody johnson lyrics
- distress prince - slaves of the feeling lyrics
- suck it - the bug club lyrics
- crushin' - cowbell killaz lyrics