
e pain me - davido lyrics
[ntro]
jon p
[verse 1]
bad girl wan carry me do jangulova
e pain me oh, e pain me oh
she come my life, come carry my heart run over
e pain me oh, e pain me oh oh
[pre*chorus]
wetin i no do for you?
wetin i no do for you?
shey you promise say you no go let me go?
and last night you tell me that it’s all over
e pain me oh, e pain me oh
[chorus]
but i wan dey for you (aje)
walk beside you (aje)
and i wan dey by you (aje)
to call you my boo
but i wan dey for you (aje)
walk beside you (aje)
and i wan dey by you (aje)
to call you my boo
[post*chorus]
(sah ahn ahn ahn)
baby no be so
no leave mе go oh
no leave me go oh
(sah ahn ahn ahn)
baby no bе so
no leave me go oh
no leave me go oh
[verse 2]
high on my bed, i’m just rolling over
e pain me oh, e pain me oh
you come dey chop life when i dey sober
e pain me oh, e pain me oh oh
[pre*chorus]
wetin i no do for you?
wetin i no do for you?
shey you promise say you no go let me go?
and last night you tell me that it’s all over
e pain me oh, e pain me oh
[chorus]
but i wan dey for you (aje)
walk beside you (aje)
and i wan dey by you (aje)
to call you my boo
but i wan dey for you (aje)
walk beside you (aje)
and i wan dey by you (aje)
to call you my boo
[post*chorus]
(sah ahn ahn ahn)
baby no be so
no leave me go oh
no leave me go oh
(sah ahn ahn ahn)
baby no be so
no leave me go oh
no leave me go oh
(sah ahn ahn ahn)
baby no be so
no leave me go oh
no leave me go oh
(sah ahn ahn ahn)
baby no be so
no leave me go oh
no leave me go oh
Random Song Lyrics :
- les mystères de la vie - drakkard lyrics
- outro plano - davi'nci lyrics
- sete vezes mais - pastor douglas rezende lyrics
- heals me - jmsn lyrics
- audemars - len (fra) lyrics
- the beer song - seamus kennedy lyrics
- come over - asheley turner lyrics
- i've been thinking - young xav lyrics
- i'd rather you cheat - songer lyrics
- i will carry you - david hasselhoff lyrics