
yours truly - d'banj lyrics
[verse 1]
i be the wickedest
i do it different
can’t touch my element
mind of a militant
can’t let you insult my intelligence
without infinity
na wetin give you audacity
i go let dem know
[chorus]
yours truly
now everytime when i show up it’s harmony(it’s harmony)
i owe myself in d ó su mí(ó su mí)
mouth no fit talk wetin my eye don see
ọmọ eye don see
when we start na togolo
back then dem dey jogodo
danfo driver polongo
so i give dem the koko, why me?
[verse 2]
ask about me nogodo
na me dey give dem jogolo
i go dey spend am modolo
i no go ever slogodo
ma na chi reason nwoke na n do
too hot to handle, move on my pimple
make i drink my hennessy, don wick o
i go face my enemy anywhere dem gather
they no fit stop my matter
way higher on top my ladder
make all my days dey longer
[chorus]
yours truly
now everytime when i show up it’s harmony
i owe myself in d ó su mí
mouth no fit talk wetin my eye don see
ọmọ eye don see
when we start na togolo
back then dem dey jogodo
danfo driver polongo
so i give dem the koko, why me?
dey try me, why me?
Random Song Lyrics :
- a letter to god - dre c lyrics
- bad boy - michael wendler lyrics
- vinderholdet - joey moe lyrics
- shock the world freestyle - majik panda lyrics
- run it up - mycynfulworld lyrics
- the butcherman - charles hamilton lyrics
- bitwa - rhx lyrics
- shame mahtab - dariush (irn) lyrics
- irish pride - house of pain lyrics
- tchuco no tchaco - parangolé lyrics