
inztagram - dbsfredo lyrics
i no retire dbs
i come post
for instagram
make them know
make dem know
my friends dem a tell me this
dem a tell me that
say me i getty talent
talent talent
i come dey give them man dem
i no wan dey for silence
i no wan enter vawulence
vawulence vawulence
i come dey fear
to come out and dey sing for public
but now i no get shame
causе sapa want to do me
i come dey fеar
to come out and dey sing for public
but now i no get shame
cause sapa want to do me
i no retire
i come post
for instagram
make them know
i no wan tire tell them
i no wan tire let them know
i no retire
i come post
for instagram
make them know
i no wan tire tell them
i no wan tire let them know
my mama called me
and she pray for me
she tell me
make i no worry
cause one day
na to dey faji
if oluwa finally check on me
i get bills
and the too heavy
this hardship
don dey too plenty
mr suffer
don dey dribble me
i no get
wetin dey sweet me
but 30bg
fit to change your life
e no matter who you be
cause this life
getty challenges
i come dey fear
to come out and the sing for public
but now i no get shame
cause sapa want to do me
i no retire
i come post
for instagram make them know
i no wan tire tell them
i no wan tire let them know
i no retire i come post
for instagram make them know
i no wan tire tell them
i no wan tire let them know
baba god check on me
cause this fake friends don dey discourage me now
the don dey laugh me
them talk say me i no fit to reach now
but i keep on praying
so tey my neighbor
them dey vex now
and i keep on hustling
because time to check time
is a waste time
i no retire
i come post
for instagram make them know
i no wan tire tell them
i no wan tire let them know
i no retire i come post
for instagram make them know
i no wan tire tell them
i no wan tire let them know
Random Song Lyrics :
- junto a mi (sped up) - almas (mx) lyrics
- fly like an angel - unknown artist lyrics
- matador - shiva narcissus lyrics
- supernatural (gt remix) - a.c.e (에이스) lyrics
- the monkey dance - wiggles world gang lyrics
- power v. authority - oskar james lyrics
- neighbourhood (intro) - chip & nafe smallz lyrics
- why should i care - b-guy griffin lyrics
- en algún lugar - karina lyrics
- palm trees - blue pesos lyrics