
party - de catamon lyrics
[intro]
the girl is a funny t. opinion say i be og
e no get ot i no get ot ye ye
de catamon
[chorus: de catamon]
girl we go party tonight
ye ye ye ye eh
girl we go party tonight girl we go rock am tonight
your body is alright and i go meet you for club
we go party tonight
and we go enter for the club
see this girl e dey on my mind yee
girl e dey burst my mind
girl e dey pulli off my mind
girl we go party tonight
[verse 1: de catamon]
party scatter
money banter
i go really spend for your matter
baby girl ajeh
i go roll igboli
party scatter for my rolling
she go really spend for her johnny
she say she no cooli
atedola pikin holy
and i no go liе, i go wa
she say she no metabolism
i gеt the life wey she go take apology
this girl e no cooli
she get all the dollar
she say she no cooli
say she no get the power
and i get the power to cooli her down down down
a kin time for this love go down down
i no go lie
say she give me the dreamololo
i don go kololo
burst my bololo
say she hide my heart for high kololo
say high kololo eeh
say she want my body make i mad
i don dey go koloko kokolo
[chorus: de catamon]
girl we go party tonight
ye ye ye ye eh
girl we go party tonight girl we go rock am tonight
your body is alright and i go meet you for club
we go party tonight
and we go enter for the club
see this girl e dey on my mind yee
girl e dey burst my mind
girl e dey pulli off my mind
[verse 2: de catamon]
girle wey dey buddy me
girle wey dey carry me dey go to where i no know know
girle wey dey burst my brain oh no
i don’t really care
shodi still dey banting
be like i can’t leave her
i get my knowledge from agatha
you know say me i no dey like that kin thing
my body too holy holy
and your own no holy holy
and my body so cool i dey rock area jeje
as i enter nah so party dey dry dry
as i enter nah so party dey dry dry
all party scatter
casablanca
nah so me i just dey jolly casa
like a brother to ronaldo
my body go like a vendor
you know say me i don waka all over
i get almighty
say n0body like almighty
the girl is a funny t. opinion say i be og
e no get ot i no get ot ye ye
Random Song Lyrics :
- jesus loves meeee - anustasia lyrics
- seu jorge vol.i - anti-herói lyrics
- don't you - transcargo lyrics
- no rules - sam d. lyrics
- heartbreak lullaby - the wood brothers lyrics
- omarm - bløf lyrics
- don't ask me - polly paulusma lyrics
- can i have it all - thomas dybdahl lyrics
- california boys (california gurls parody) - bart baker lyrics
- 200 - kpsn lyrics