
good vibez - de wave lyrics
…
poh! poh!
frezi and de wave
sweeto
eh!
eh!
wan le le le, wan ba
wan wa wa wa, wan rii
ino aye mi wanle kpa
dem no fit k!ll my vibe
wan le le le, wan ba
wan wa wa wa, wan rii
ino aye mi wanle kpa
dem no fit k!ll my vibe
yeah
cause i came with the vibe
everybody telling me they loving my rhyme
can you give me some time
when i get the mula i will change your life
only god is my guide
when i no get kobo, he stayed by my side
can you givе me some whine
makе i burst your party, make i give you some line
vibes, i go chop my life till kingdom come
time, if you no like me make you just commot
glory be to god, even shade no fit leave me gan
dem dey use gan*gan dey play my song
this life na turn by turn, na turn by turn
wan le le le, wan ba
wan wa wa wa, wan rii
ino aye mi wanle kpa
dem no fit k!ll my vibe
wan le le le, wan ba
wan wa wa wa, wan rii
ino aye mi wanle kpa
dem no fit k!ll my vibe
folake, when sapa hold me na you witness
tinuke, when money no dey you ran away
you see this life, only jah fit show you way
even the girl wey you trust that day fit runaway, fit runaway, iyeh, iyeh
big big yansh for my link up
spray money like a big boy
louis v on my crop top
limousine no be pick up
it’s de wave on the record
frezi, na the big boss
when you see us you shut up
all these babes don dey love us
tinuke, con dey jealous
btc no be naira (no be naira)
whine your waist, uhn (kilode)
oya shake your base, uhn (kilode)
cause you no fit relate, uhn (kilode)
i dey hustle my way, uhn (kilode)
give me your grace, uhn (kilode)
oya send me your aza (kilode)
make i runny your race, uhn (kilode)
i dey hustle my way (kilode, kilode, kilode kilode)
wan le le le, wan ba
wan wa wa wa, wan rii
ino aye mi wanle kpa
dem no fit k!ll my vibe
wan le le le, wan ba
wan wa wa wa, wan rii
ino aye mi wanle kpa
dem no fit k!ll my vibe
wan le le le, wan ba
wan wa wa wa, wan rii
ino aye mi wanle kpa
dem no fit k!ll my vibe
wan le le le, wan ba
wan wa wa wa, wan rii
ino aye mi wanle kpa
dem no fit k!ll my vibe, iyeh
Random Song Lyrics :
- rzuć już to - pyskaty lyrics
- no me pidas un tiempo - banda sinaloense ms de sergio lizárraga lyrics
- aesthetik - vivid sixteen lyrics
- open top - ochre lyrics
- maybe never - eric bellinger lyrics
- young mc - d miller lyrics
- subway - aṣa lyrics
- nobody is safe (beef season entry #2) - garrett plummer lyrics
- god, i need more - young carlo lyrics
- i know - max wonders lyrics