reason you - deeplay & kreezdat lyrics
[intro: kreezdat]
trailer!
lady deeplay smashing it
[verse 1: kreezdat]
we forget what we say today
i no know how i agree
my name is mr trailer
you can call me kreezybaby or datkreezwire
i retain my champion taking time is fire bus
baby don’t look back she con dey vex with me
[chorus: kreezdat]
reason you no be my fault
cuz i dey there
reason you no be my fault
i just cause drama
reason you no be my fault
cuz i dey smell there
reason you no be my fault
i be kreezdat
[verse 2: kreezdat]
jeje na you dey scatter my fire
i tell her make you go see my tire
just one thing wey i dey chop
mixed money my label
choosing your bad life i told you lemme see your fast time
if you check 100 phone na you go retire
one day dem dey play basketball like lebron
[chorus: kreezdat]
reason you no be my fault
cuz i dey there
reason you no be my fault
i just cause drama
reason you no be mt fault
cuz i smell there
reason you no be my fault
i be kreezdat
[verse 3: kreezdat]
reason you no be my fault
because i jumped two shots
dem mama dem papa say make i loose guard
yah witches are black
dem no need to cast
all of you no be my intro
when i drop my first single
i listen to am i do ogede
when i drop the fire bounce
they hear it and make it burn like firewood
no get no time no get no power go free am
Random Song Lyrics :
- looking into the sun - a breath before surfacing lyrics
- koloniale raubwirstschaft - a red nightmare lyrics
- how - jerick nucasa lyrics
- change - essam muhammad lyrics
- twilight (legend of zelda: twilight princess) - zach boucher lyrics
- whipped - bonnie "prince" billy lyrics
- padre nuestro - naske y al safir lyrics
- patio entrance - viceroy tryp lyrics
- let it fly - curtis lyrics
- solo - ettrick shepherd lyrics