
kokoma - demigod lyrics
oh teresa
put your hands on my body
and take me to calvary
i know say my sin e fit plenty
and e fit no bother me
e dey burst e head oh
i no go fit wait experiment oh
put it down on me oh
your mummy e no go know
wait … shake
break.. bring e vibe oh
omo lele
your body bad oh
oh kokoma
you bad i know
i no fit shout
you take my soul
wait … shake
bring e vibe oh
omo lele
your body bad oh
oh kokoma
you bad’e i know
i no fit shout
you take my soul
ikebe oh
ikebe oh
problem wey you cause for me
no retreat i no go gree oh
mellow down for your body oh
ikеbe oh
ikebe oh
problеm wey you cause for me
no retreat i no go gree oh
mellow down for your body oh
wait … shake
break.. bring e vibe oh
omo lele
your body bad oh
oh kokoma
you bad’e i know
i no fit shout
you take my soul
wait … shake
break.. bring e vibe oh
omo lele
your body bad oh
oh kokoma
you bad’e i know
i no fit shout
you take my soul
asap say asampetepete
you’re body brekete
i know say e no go dey kpekelemesi
so e no fit to bother me
i stand attention
na the only thing
she been wun do dirty
my teresa wey body
e too s*xy
come to my yard
all the boys dem’ma ready
my shima whine
all the men demma crazy
dem no contain it
wait … shake
break.. bring e vibe oh
omo lele
your body bad oh
oh kokoma
you bad i know
i no fit shout
you take my soul
wait … shake
bring e vibe oh
omo lele
your body bad oh
oh kokoma
you bad’e i know
i no fit shout
you take my soul
ikebe oh
ikebe oh
problem wey you cause for me
no retreat i no go gree oh
mellow down for your body oh
ikebe oh
ikebe oh
problem wey you cause for me
no retreat i no go gree oh
mellow down for your body oh
Random Song Lyrics :
- creeque alley - the mamas & the papas lyrics
- i sell comics - courage my love lyrics
- one that got away (acoustic) - michael ray lyrics
- way up - v:rgo lyrics
- irgendwas zwischen sonderbar, kitschig und unfassbar dope - frank hemd lyrics
- laying low - danielle bradbery lyrics
- mi fanatico - daddy yankee lyrics
- rashisa 「らしさ」 - super beaver lyrics
- intro - b-real lyrics
- loose change (remix) - joey vantes lyrics