hosanna - dhorn perry lyrics
(dp crew music)
hmm, dada*dada
dada*dadaa, dada*dada
dada*dadaa, dada*dada
dada*dadaa, dada*dadaa
getup
praise be to god, hosanna
i’ma young boy, yo, me come from ghana
step in the game with no drama
but d*dem dey watch me like a farmer
make i roll one gbana
forget my past, i’m not karma
wetin make man sleep in gutter?
make n0body worry my cellular
jo ma jo
pretty girls dey for alajo
my mind full, i’m gettin’ mad, oh
i want to be seen, i want to be free, oh
jo ma jo
i’m not tarzan or commando
if i blow, they go start dey come my show
but today, them only dey call for dough (woah)
if no be money, (kudi), lasha, (baby), please, don’t call my phone
they say money (no dey) bring (happy), but i want to try it too
tell me wetin (money) no dey (fit do), and i’ll tell mine too
’cause i know plenty, (many), many, (plenty), poverty make man do
if no be money, oh (please, i dey beg you, don’t ever*ever call my phone)
they say money, ah (no dey bring happiness but i want to try it too)
tell me wetin now (money no fit do, and i’ll tell mine too)
’cause i know plenty here (plenty, plenty things poverty make man do)
barman, body don fire, please gimme that combo
two shots of hennessy, make i run my motor
holdin’ my bottle and movin’ in high*speed
highway, person ridin’, dancin’ azonto
i don’t really care, please
livin’ my life so carefree
i’m no’ n0body bestie
right now, only god can save me, ohh
if no be money, (kudi), lasha, (baby), please, don’t call my phone
they say money (no dey) bring (happy), but i want to try it too
tell me wetin (money) no dey (fit do), and i’ll tell mine too
’cause i know plenty, (many), many, (plenty), poverty make man do
if no be money, oh (please, i dey beg you, don’t ever*ever call my phone)
they say money, ah (no dey bring happiness but i want to try it too)
tell me wetin now (money no fit do, and i’ll tell mine too)
’cause i know plenty here (plenty, plenty things poverty make man do)
(if no be money, kudi, please, don’t call my phone)
(they say money no dey, but i want to try it too)
(tell me wetin money*, and i’ll tell mine too)
(’cause i know plenty, many, many, many, many)
Random Song Lyrics :
- nakamura (intro) - zaanga lyrics
- can't count me out - broson lyrics
- sobre la roca - nacho, jay kalyl & funky lyrics
- -don't you run from me - tenshi xo lyrics
- tudo tudo - coro chiquititas lyrics
- zonkas - abgrlilcory & fbg josh lyrics
- концерт (concert) - offthemyheart lyrics
- boom - dirt salad lyrics
- dua mimpi - diskoria & tatjana saphira lyrics
- my star - a. & a. north lyrics