
you sabi xclusive? - dj xclusive lyrics
Loading...
john reach, you know dj xclusive
eh i dey hear am for radio but i no know if e dey sing now
ehn holy (sir)
you know dj xclusive
e be like say i dey hear of the guy from time to time
kk, hmm?
you know dj xclusive
hmm na
you know am
i know am
wetin e dey do
e be dj
ehen, ok
rotimi (aboki)
you know dj xclusive
talosoro
okay okay
the way the matter dey go e be like say i go ask dj xclusive himself
whether e no dj xclusive (laughs)
Random Song Lyrics :
- lost in the dark - emma morrison and aydia krizan lyrics
- fuck nigga (lil yachty diss) - soulja boy lyrics
- plusvadicción - las manos de filippi lyrics
- asmarino - fitsum zemichael lyrics
- sonic & tails - emerald hill, spike shellcraker & oscar oberheim lyrics
- guap - mall grab lyrics
- crud - 86 lyrics
- como el perro del vecino - santiago arroyo lyrics
- aklın yok mu - metth x young bego lyrics
- it was all a dream - yeezar lyrics