lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

streets - do7 lyrics

Loading...

intro
gentlebeatx
numbers
tie

verse 1
everyday of the week, we nodey see top
sleep nodey need, but if you wake, what you get chop?
enemies go shy as long as we dey wedge god
prayers every night, fasting from the early morn
n0be wanna fault streets just bleeding
survival of the fittest, macho men are now leading
my woman say she want something for the 14th
momo balance charle 54 cedis
i love you adey talk sef, edey sound like threating
woman wey dеy barb you these days, that sh*t be blеssing
my homies make dull scared of wanna destiny
tnt for work take half of our salary
when ego be?
i say when ego be?
when e go be?
government for intervene, charle
razza

chorus [drumz richez]
when we fall we go rise again
god, fortify my soul ee
heal the wounds in my heart ee
so many demons after me
madwani dwani saa mpo masi
god free my soul
free my soul

interlude

verse 2
as you ask me for coins i said say less
now i stretch my hands i’m seeing a different kind of trait
did it with a clean heart, how you fit betray us
make your mind dey half your n*ggas fit be traitors
n*ggas turn b*tches, just like headucator
brothers k!lling brothers, all over paper
i fit do the same, but that n0be me
man in the end ago charge am to the streets
bro that be life for real
you fit lose more when you try to help a gee
get back on his own two f*cking feet
when you need him, nowhere to be seen
bro that be the life for real
you fit lose more when you try to help a gee
get back on his own two f*cking feet
when you need him, nowhere to be seen
for real

chorus [drumz richez]
when we fall we go rise again
god, fortify my soul ee
heal the wounds in my heart ee
so many demons after me
madwani dwani saa mpo masi
god free my soul
free my soul

outro
gentlebeat

Random Song Lyrics :

Popular

Loading...