life of loner - dollarbaby446 lyrics
atomic bomb
tel me wat you want
show me ur real self oo
tel me wat is up
i just wanna be alone
i no say ur body hot
drop de hots spot wit hot body
mak i show u ma real sef
life of a loner
me don dey liv a lone
yeah
life of a loner
life of a loner
life of a loner
me don dey live a lone
life of a loner
life of a loner
life of a loner
me don dey live a lone
many tinx wey dey ma head
me i no need disturbance
i no u need me now
but i can’t feel de sp*ce now
i just wanna be ma sef
mak no man con de whine me
i no know u need dis luv
but am a loner
life of a loner
life of a loner
life of a loner
me don dey live a lone
life of a loner
life of a loner
life of a loner
me don dey live a lone
oya mak u tel me one tin
tel me wat is realy supin
i no yu wan feel among
but i no dey chit chat talk
tap tap like a tik tok tap
life of a loner
life of a loner
me don dey live a lone
life of a loner
life of a loner
life of a loner
me don dey live a lone
life of a loner
life of a loner
life of a loner
me don dey live a lone
u no me nh loner
me no geti no man
so no man get me
me i no be lova boy
mak u no reason me
i no de caatch feelins
dis one no be felony
me i be a loner
life of a loner
life of a loner
life of a loner
me don dey live a lone
life of a loner
life of a loner
life of a loner
me don dey live a lone
Random Song Lyrics :
- paranoia - nxcre lyrics
- michi ~to you all - bentley jones lyrics
- i like blondes (remix) - j bigga lyrics
- planet eater: interstellar 187 - wednesday 13 lyrics
- dirty silly filthy boys (1980 rehearsal) - rod stewart lyrics
- changes - ay quez lyrics
- kaleidogorgon - pogo lyrics
- red wine - ivy & gold lyrics
- how it's done - the phantoms (rock) lyrics
- tsotra izay - zay lyrics