
obiageri - don darrow lyrics
Loading...
baby girl my love is hear to stay
me i no go go away
i say me i no go leave your side o
for my heart na where you dey
na u wey dey give me all the ginger o
for your love i turn to sinner
ur beauty don dey make me cut liver o
i go love you p-ss linda
baby girl i wanna take you down to church o
make we roll for my domot o
you’re my baby boo for life
e gbuom o
e fuem o
anwuom o
baby o, african baby!
achalugo nwa nma eh!
so gi na eme m nma eh!
so gi na agba m ara eh!
babe e me m ife oho
if you see obiageri, hosanna
tell am say o, hosanna
i want to rock you baby
asim gi, come take money
baby girl i wanna take you down to church o
make we roll for my domot o
you’re my baby boo for life
Random Song Lyrics :
- gra - 2sidedface lyrics
- desde mi balcón - jeremías lyrics
- sin ti by sasha - sasha lyrics
- mentalmatic - yvng cirius lyrics
- body vibes - ohio players lyrics
- te haria una casita - decai lyrics
- levanta e anda - raquel bandeira lyrics
- worst behavior (remix) - maybel montez lyrics
- mein freund michael - die ärzte lyrics
- champion (titre provisoire) - henka (nk) lyrics