
test tube - dutch irl lyrics
[intro]
che baby
yeah, yeah
yeah, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah
[verse 1]
never hesitate to tell me how you feel ’cause i go ‘gree, ‘gree
caught me off guard, guard, now i don dey reason say
can i just be honest to you?
to fall in love no fit dey possible (uh)
i no dey lie say i dey reason plenty kele
i’m not really into feelings
sent a “h*llo,” f*ck the lies
nothing no go cause fight
[chorus]
jejely, jеjely, we kon dey kiss, kiss
not gonna liе, i was instantly tripping
comot my nicker, i start to dey ride
on top my bicycle, that’s a h*ll of a ride
(feel she’s after my life)
no any other girl wey i go fit ever let in
you sabi how we take dey run am for settings
sabi how we take dey run am for settings
[refrain]
girl no dey vex, if you hear say i dey follow plenty woman
i dey hot, i be prophecy
you no fit show me woman wey no go dey like good thing
i fit to scatter command, make we just dey s*x, s*x, s*x, s*x, s*x, s*x, s*x, s*x, s*x, s*x, s*x, s*x, s*x, s*x, s*x, s*x, s*x, s*x, s*x
(yeah*ahh)
[verse 2]
burnt a lotta bridges, they said i was toxic
they misunderstood the narrative
dem plenty wey no ‘gree say i be up next
the thought of failing, protecting my art
steady putting on my peace, like say i wan dey fight contest
mostly felt like a samurai
no been wan dey reason (uh)
[chorus]
jejely, jejely, we kon dey kiss, kiss
not gonna lie, i was instantly tripping
comot my nicker, i start to dey ride
on top my bicycle, that’s a h*ll of a ride
(feel she’s after my life)
no any other girl wey i go fit ever let in
you sabi how we take dey run am for settings
sabi how we take dey run am for settings
[instrumental break]
[refrain]
girl no dey vex, if you hear say i dey follow plenty woman
i dey hot, i be prophecy
you no fit show me woman wey no go dey like good thing
i fit to scatter command, make we just dey s*x, s*x, s*x, s*x, s*x, s*x, s*x, s*x, s*x, s*x, s*x, s*x, s*x, s*x, s*x, s*x, s*x, s*x, s*x
(uh, yeah*ahh, ayy, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah)
[outro]
uh*huh, uhh
uh, uh, uh
Random Song Lyrics :
- lonely life - kashcpt lyrics
- mourn - tell the wolves i'm home lyrics
- дрил(dril) - хонисаклер(honeysuckler) lyrics
- 夢への一歩 (yume e no ippo) - 上原歩夢 (ayumu uehara) lyrics
- aa+ - kysone, zola lyrics
- the great illusion [kaizen pt.2] - k.a.a.n. lyrics
- love hurts - jimmy barnes lyrics
- dreamer - klark sound lyrics
- 富士山下 (sorrow is meaningless) - 陳奕迅 (eason chan) lyrics
- favorite smile - bad luck. lyrics