lirik lagu dem bobo – femi kuti
verse 1
yesterday, dem tell us sey,
sey today, na we go gain
so we struggle, suffer dey,
for this new democratic change
but the truth of the matter be sey,
dem disguise another way
to continue their crooked ways
oh yes! dem bobo!
chorus
dem bobo your mama!
dem bobo your papa!
dem bobo your mama!
dem bobo your papa!
dem bobo your grandmama!
dem bobo your grandpapa!
dem bobo the market women!
dem bobo you journalist!
the human right activists!
in the name of democracy!
dem bobo your mama ahahaha ahaha!
verse 2
for tomorrow, they make us wait
then again, we wait in vain
so many troubles in the rain
to make this a proper mighty change
but the truth of the matter be sey,
dem disguise another way.
to continue their crooked ways
repeat chorus
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu erin coburn › lirik lagu sleeve – erin coburn
- kumpulan lirik lagu lirex › lirik lagu hablen de mi – lirex
- kumpulan lirik lagu 花村想太 sota hanamura lil fang › lirik lagu break it down – 花村想太 (sota hanamura) & lil’ fang
- kumpulan lirik lagu shaga › lirik lagu rodéo – shaga
- kumpulan lirik lagu cody carnes › lirik lagu be glad – cody carnes
- kumpulan lirik lagu justin juarez › lirik lagu clear and glossy-eyed – justin juarez
- kumpulan lirik lagu hood billi › lirik lagu go down low – hood billi
- kumpulan lirik lagu interpol › lirik lagu big shot city – interpol
- kumpulan lirik lagu le ren › lirik lagu willow – le ren
- kumpulan lirik lagu chanel baby › lirik lagu dab – chanel baby