lirik lagu e no easy – p-square
baba god na your hand work hey.
no be lie iye, na your hand
work hey. i say, e no easy hey.
oh oh, oh oh to dey sing and
dey dance and the people dey rejoice
hey. my brother, my
sister no be today. if e good or
bad, make we dey thank god
hey. baba god na your hand work
hey. no be lie hey. haa! i
say no be lie hey.
no be everybody wey sleep for
night wake up see the light
hey. see the future is bright
hey. and e dey enter for eye
hey. make you do your best hey.
baba god go handle the rest
hey.
even if you no get money, dey jolly
dey shake body. no
need to dey tear body. if no be
god hey-hey. na some be dead
body. n-body be born baby. when
you fall, you go stand up
again. you go try am again, again
and again.
see, my people hey. on a good day,
n-body wey go for this
world to suffer hey. na bad dey.
na your own today. another
man tomorrow. my brother which
kian life be this. everybody
get him own way to follow. but
e no easy o.
see, the true story be say this
music no be today. the
thing been dey start like play-play
but now we don dey troway.
so make una, make una serious
hey. chai! but na business
hey. na make we dey try to rejoice
hey. why? cos e no easy
hey.
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu farosty › lirik lagu not to brag – farosty
- kumpulan lirik lagu mesus › lirik lagu chasing (nf remix) – mesus
- kumpulan lirik lagu ✦ pink cig ✦ › lirik lagu unreal – ✦ pink cig ✦
- kumpulan lirik lagu classiehippy › lirik lagu peacefully – classiehippy
- kumpulan lirik lagu henry hall › lirik lagu cozy dying – henry hall
- kumpulan lirik lagu death of the cool › lirik lagu rise above – death of the cool
- kumpulan lirik lagu vinci corsi › lirik lagu você não se cansa? – vinci corsi
- kumpulan lirik lagu sinomine › lirik lagu bouquet in petto – sinomine
- kumpulan lirik lagu lobna noomen › lirik lagu nari – lobna noomen
- kumpulan lirik lagu pavilions exit › lirik lagu casanova – pavilions exit