
chandelier - el$age & sammylong lyrics
el$age
pre*hook
banging
everything pretty like a peng ting
way i live my life dey offend dem
cause i’m surely flexing on dem
you no fit shenk me
me i get my own no fit opress me
me and all my guys on a jet ski
live my best life on a low key
hook:
ahh….
ah ye ya ah, ah ye ya ah ah
ye ay ye e ye e ye e ye e e ee
when it’s all said and done
n0body but na god
got me like chandelier
my life’s so bright and i must shine
el$age
verse1
e get many things wey the eyes e don see
but the mouth no fit talk everything
been chasing my dreams from the early sixteen
now the man so thankful for eveything
get my blessings from the very source
my kind of grace man never see
god almighty have me a voice
n0body go fit to shut me up
el$age
pre*hook
banging
everything pretty like a peng ting
way i live my life dey offend dem
cause i’m surely flexing on dem
you no fit shenk me
me i get my own no fit opress me
me and all my guys on a jet ski
live my best life on a low key
hook:
ahh….
ah ye ya ah, ah ye ya ah ah
ye ay ye e ye e ye e ye e e ee
when it’s all said and done
n0body but na god
got me like chandelier
my life’s so bright and i must shine
sammylong
verse 2
when the going gets tough tough, when better rain dey drop drop
keep on pushing…. don’t stop, dust off , pick yourself up
man nor dey vex for what dem say
gbadun your life make you do am your way
bad energy stay far from me ee ee
won’t let them mess with my energy
positive vibes is all i need
bank on a man, e nor work for me
my faith in jah be my everything
see me shine, gorimapa
these eyes got a story man
as the jam don dey carry me far
dj scratch it , lapalapa ooo
hook:
ahh….
ah ye ya ah, ah ye ya ah ah
ye ay ye e ye e ye e ye e e ee
when it’s all said and done
n0body but na god
got me like chandelier
my life’s so bright and i must shine
el$age & sammylong
hook:
ahh….
ah ye ya ah, ah ye ya ah ah
ye ay ye e ye e ye e ye e e ee
when it’s all said and done
n0body but na god
got me like chandelier
my life’s so bright and i must shine
Random Song Lyrics :
- haim cohen - חיים כהן - lukach - לוקץ׳ lyrics
- until the stars go out - james morrison lyrics
- vii. side b - ninefive' lyrics
- kemisk kärlek - apati lyrics
- politics - farski lyrics
- forgive me - bure lyrics
- was this? - 2merica lyrics
- easy to love - sky herrera lyrics
- acima de nós só o justo - nego gallo lyrics
- terra - douglas de paula lyrics