
omalicha - emman-pelumi lyrics
ooh yea omalicha ooo oo
omalicha bae how far
i remember last semester
you sit for class last december
you wey cause major disaster yeh
make me your lover
we dey for class make we j*pa
we go dey shoprite ikeja yah
omalicha oooo
shey you dey use me catch cruise
omalicha oooo yea
will you dance to my tunes yea
will you be my wife
bae let’s take our time
we go fly privatе
me and you a date
will you be my wifе
bae let’s take our time
we go fly private
me and you a date
mami pls just dance to my tunes
i made this rhythm for you
please excuse my mumuness oo
jowo mami
you be nwa baby
born my pikin mami
i’m glad we about to lock it up yea yea
mami pls just dance to my tunes
i made this rhythm for you
please excuse my mumuness oo
jowo mami
you be nwa baby
born my pikin mami
i’m glad we about to lock it up
ooooo omalicha oooo
will you dance to my tunes eh eh
omalicha oooo
shey you dey use me catch cruise
mmpanpenunmpanukpe mmpanpenunmpanukpe
mmpanpenunmpanukpe mmpanpenunmpanukpe
mmpanpenunmpanukpe mmpanpenunmpanukpe
mmpanpenunmpanukpe mmpanpenum
omalicha ooo
Random Song Lyrics :
- stay the night - cole rolland lyrics
- infinite corruption - i declare war lyrics
- vultures in the night - aaryan shah lyrics
- é tanta grana - eve crew lyrics
- 6 figure - b.g. (baby gangsta) lyrics
- powrót do przeszłości - o.s.t.r. lyrics
- odyssey by eliza gilkyson - eliza gilkyson lyrics
- kasvukipuja - cheek lyrics
- truly (signum remix) - delerium lyrics
- lay low (feat. jordan taylor moed) - jeremiah dangers lyrics