
oluwa - expensive kelly lyrics
[intro]
everyday i wan get money, yapa
steady money
[chorus]
oluwa wire my aza everyday i wan get money, yapa
everyday i wan get money
oluwa shower your blessings on me
everyday i wan get money, yapa
oluwa wire my aza everyday i wan get money, yapa
everyday i wan get money
oluwa shower your blessings on me
everyday i wan get money, yapa
[verse 1]
money na energy
early morning i dy wake up, praying and work
i nor wan broke, i nor wan go back
i wan get the moolah
[hook]
mighty father
oluwa, my god my evеrything
bless me plenty
monеy wey nor go finish go come plenty, always
[chorus]
oluwa wire my aza everyday i wan get money, yapa
everyday i wan get money
oluwa shower your blessings on me
everyday i wan get money, yapa
[verse 2]
i wan get business for different country
buy houses for different country
build mansions
get money yapa, amen
[hook]
mighty father
oluwa, my god my everything
bless me plenty
money wey nor go finish go come plenty, always
[chorus]
oluwa wire my aza everyday i wan get money, yapa
everyday i wan get money
oluwa shower your blessings on me
everyday i wan get money, yapa
oluwa wire my aza everyday i wan get money, yapa
everyday i wan get money
oluwa shower your blessings on me
everyday i wan get money, yapa
[outro]
everyday i wan get money, yapa
Random Song Lyrics :
- answer - 김예지 (kim yeji) lyrics
- when she was mine - zach hood lyrics
- don't believe what you doubt - pam mark hall lyrics
- crow - ab6ix (에이비식스) lyrics
- @h3h3productions diss track (the youtube sellout) - the whatever kid lyrics
- overtime - uibasil lyrics
- из россии (from russia) - date rape drug lyrics
- mote controller - mamalarky lyrics
- decomposed - the blonde bitch in the back lyrics
- 별이 빛나는 오늘 밤에 (tell me you love me) - punch (펀치) (kor) lyrics