
sunshine - famouskido lyrics
(hook)
girl me i love you die
girl you my ride or die
girl you my sunshine
sunshine
(verse)
suddenly i don fall in love
anything wey dem like
make dem talk
yeh eee
i dey for you my baby boo boo boo
anything wey dem like
make dem talk
(chorus)
girl me i love you die
girl you my ride or die
girl me i love you die oh uh you
girl me i love you die
girl you my ride or die
girl me i love you die oh uho
love you die oh
so me sing
ahh ahh ahh
my sunshinе oh uho
sunshine oh uho sunshine oh
girl me i lovе you die
girl you my ride or die
girl me i love you die oh uho
love you die oh uho
(verse)
this kind beauty nor dey fade
she too fine she dey shine like faraday
yeh eee
let me be your harmony of life
your melody
and i swear to you i go dey for you for life
(chorus)
girl me i love you die
girl you my ride or die
girl me i love you die oh uh you
girl me i love you die
girl you my ride or die
girl me i love you die oh uho
love you die oh
so me sing
ahh ahh ahh
my sunshine oh uho
sunshine oh uho sunshine oh
girl me i love you die
girl you my ride or die
girl me i love you die oh uho
love you die oh uho
Random Song Lyrics :
- four more hours - shannons lyrics
- la notte di san silvestro - massaroni pianoforti lyrics
- my cousin in milwaukee - george gershwin lyrics
- mamma flow - frankdd lyrics
- sydney (remixed by pip norman) - kate miller-heidke & keir nuttall lyrics
- beton - enlineq lyrics
- heaven sent - chris brown lyrics
- something - oya noire lyrics
- ayy - justhis & paloalto lyrics
- michael jackson vs. elvis presley - nice peter lyrics