
wayo - fashola yami lyrics
oooooooo
ooooooowuooo
ooooooooooo
feel alright baby
i wanna feel tonight baby
your loving dey my mind lady
your loving full my heart lady whoa whoa
don’t do me wayo
i wanna dey with you
i wanna dey love you
i wanna be with you
don’t do me wayo
i wanna dey with you
i wanna love you
i wanna be with you
this kind thing
wey make i dey go high
this kind loving
e make i dey feel nice
all night long
you dey make i dey shout halelu (halelu)
ten ten o
baby make you do me do me jeje o
i wanna show you my love ooo
i wanna be with you for life for life
no do me te te oo
make you hold me
make you make i feel
make you make mе i dey go
baby feel so nice
your body bad
make you bring am
makе i feel so tight
baby put your body on me
make i touch it make i feel it
baby you put in the mood
your body bad
your body bad to me
feel alright baby
i wanna feel tonight baby
your loving dey my mind lady
your loving full my heart lady whoa whoa
don’t do me wayo
i wanna dey with you
i wanna dey love you
i wanna be with you
don’t do me wayo
i wanna dey with you
i wanna love you
i wanna be with you
Random Song Lyrics :
- conditions (kieran hebden mix) - rozi plain lyrics
- una dulce amiga mía - manuel garcía lyrics
- salt of the earth - matthew grimm lyrics
- la seule - nb9 lyrics
- τα παιδιά θέλουν χορό (ta paidia theloun horo) - pan pan (gr) lyrics
- hallelujah - charlie ray lyrics
- bukan sekadar mimpi - ikmal basirun, rayhana radzi lyrics
- september - ramco lyrics
- missing poster - budman. lyrics
- i don't wanna - 4mys3lf lyrics