
pay day - faveedee lyrics
me self wan chop life oh
make i dey live large
na person be dangote oh
wey dey live large
my 24/7 oh
no holiday
na so me i dey work
no holiday
i’ve been waiting for the pay day yeah
i dey work all night and day
owo mi lo ke oh
lo ke oh
lo ke
mo fe lowo bi adeleke oh
adeleke adeleke
adeleke oh
my 24/7 oh
no holiday
na so me i dey work
no holiday
i’ve been waiting for the pay day yeah
i dey work all night and day (and day)
we started from bottom but we here
(yeah yeah)
yeah!
so many bottles hennessey everywhere (yeah yeah)
yeah!
na we dey shutdown eko
anywhere you go
london chicago
anywhere you go yeah
(we dey give them left right sideways you know)
south south you know
east west you know yeah
free e e e e
bad energy away
ise tiole gbagbe
free e e e e
bad energy away
ise tiole gbagbe
owo mi lo ke oh
lo ke oh
lo ke
mo fe lowo bi adeleke oh
adeleke adeleke
adeleke oh
my 24/7 oh
no holiday
na so me i dey work
no holiday
i’ve been waiting for the pay day yeah
i dey work all night and day
many many things you wanna do
don’t u know you gat to do it now
forget wetin dey yarn
don’t you know you gat to live this live
free e e e e
bad energy away
ise tiole gbagbe
free e e e e
bad energy away
ise tiole gbagbe
my 24/7 oh
no holiday
na so me i dey work
no holiday
i’ve been waiting for the pay day yeah
i dey work all night and day (and day)
owo mi lo ke oh
lo ke oh
lo ke
mo fe lowo bi adeleke oh
adeleke adeleke
adeleke oh
my 24/7 oh
no holiday
na so me i dey work
no holiday
i’ve been waiting for the pay day yeah
i dey work all night and day
Random Song Lyrics :
- internetluv (remix) - skyti & сеня lyrics
- hottest of the hot michael "beat-n-azz" crooms remix - b.g. lyrics
- represento - gransan lyrics
- 5 minutes (5 минут) - thridzz lyrics
- stay golden - emily reid lyrics
- can't wait for tonight - dogs in a pile lyrics
- ユアーズ (yours) - 菅田将暉 (masaki suda) lyrics
- звёзды освещают путь (the stars light the way) - vast1c lyrics
- hajde, potrudi se - buba miranovic lyrics
- na jaween dholna - nusrat fateh ali khan lyrics