
leave - fay jeezy lyrics
leave
aye aye yeah yeah yeah
woah woah yeah yeah
verse 1
come baby girl now listen
even though i give excuses but
anytime for kissing, yeah
i’m not too busy
whenever you’re bored just hit me
make i pull up on you quickly, yeah
make i sing, la la la la
la la la for you
because
every little thing wey i do, them say na your magic dey play
i know say you bad o
i know say you bad o
every little thing wey i do, them say na your magic dey play
i know say you bad o
i know say you bad o
hook
wetin u give me wey dеy burst brain?
if u leave me, i go frustratе
i nor won frustrate, i don’t wanna frustrate
who do this thing wey dey burst brain?
if you leave me i go frustrate
i nor won frustrate
i don’t wanna frustrate
verse 2
i step ina the place them hail (hey)
everybody start to craze
dem dey do as i talk, i dey do as you say
oh my god, what again
as i step ina the place them hail(hey)
baby girl no stress again
dem dey do as i talk o, do as you say
oh my god, what again
because
every little thing wey i do, them say na your magic dey play
i know say u bad o
i know say you bad o
every little thing wey i do, them say na your magic dey play
i know say u bad o
i know say you bad o
hook
wetin u give me wey dey burst brain?
if u leave me, i go frustrate
i nor won frustrate, i don’t wanna frustrate
who do this thing wey dey burst brain?
if you leave me i go frustrate
i nor won frustrate
i don’t wanna frustrate
swaps (swaps)
Random Song Lyrics :
- keine chance - jörg bausch lyrics
- девочка-керри - norman lyrics
- invoke cypher - swiftflow, x999p, witheredead, mihardestcore lyrics
- sloboda - smirka lyrics
- ebi ee - ruminus lyrics
- dance - kitschkrieg, nemzzz, sfr & skillibeng lyrics
- e yaani hani freestyle - khontkar & sansar salvo lyrics
- терять тебя (losing you) - ссстрози (ssstrozy) lyrics
- dove sei? - malogrido lyrics
- siren song - mermaidens lyrics