
par ty - fikzic jones lyrics
baby with the banger*
with the sauce*
she dey give me the vibes*
on the low*
i no fit lose am*
if i lose am*
omo i no fit sing anymore*
internationally*
baby let me take you to my valley*
i go give you everything wey you need*
i’ll show you everything you wan see*
chorus:
let’s party all night*
baby i like it when you twerk twerk twerk*
her body so badder*
send your aza make i load am*
let’s party all night*
baby i like it when you twerk twerk twerk*
her body so badder*
send your aza make i load am*
heyyyyyyy*
party was laleyi*
(laleyi ,laleyi)*
party was laleyi*
(laleyi ,laleyi)*
party was laleyi*
(laleyi ,laleyi)*
party was laleyi*
(laleyi ,laleyi)*
verse2:
so ma soro*
so ma soro abi wa lo koro*
kalo sere daddy ati mommo*
i am ready to pay that your bride price*
ona nana*
i no fit deny yh*
oh lord have mercy yh*
make we last forever*
we no go pora*
chorus:
let’s party all night*
baby i like it when you twerk twerk twerk*
her body so badder*
send your aza make i load am*
let’s party all night*
baby i like it when you twerk twerk twerk*
her body so badder*
send your aza make i load am*
heyyyyyyy*
party was laleyi*
(laleyi ,laleyi)*
party was laleyi*
(laleyi ,laleyi)*
party was laleyi*
(laleyi ,laleyi)*
party was laleyi*
(laleyi ,laleyi)*
Random Song Lyrics :
- kjærestedissen 2021 - biggie ears lyrics
- снова в хлам - slava marlow, ryze lyrics
- revolution - sons of raphael lyrics
- show - seden gürel lyrics
- lawyers, guns & money (nic) - warren zevon lyrics
- tell her - lara91k & karne palta lyrics
- этого района - youroggood lyrics
- depuis longtemps - so clock lyrics
- una y otra vez - safree lyrics
- айфон 2 (iphone 2) - 2105 lyrics